Mon Lee

Love Like This (Eazy Bob Wizzy cover)

by Mon Lee

[Verse 1]
As I look my self up and down
Your love is all I see around
From the North, the east, the west and south
I cannot be mute, I must to shout
Na you wey dey sweet my body
Na you wey dey do like honey
Na you wey dey carry me up every time that I fall cause me I too dey slip now
You dey trip me like fried rice
And your colours dey fill my eyes
And I think that I must be blind
Cause I never see
Never see
Tell me wetin I go do
I never see, yeah, yeah, yeah, yeah

[Chorus]
I never see another love like this
I never see another love like this
I never see another love like this
I never see another, see another love like...

[Verse 2]
When I look my self up and down
Your love is all I see around
From the North, the east, the west and south
I will not be mute, I must to shout
Na you wey dey sweet my body
Na you wey dey do like honey
Na you wey dey carry me up every time wey I fall cause me I too dey [whistle]
You dey trip me like fried rice
And your colours dey fill my eyes
And it feels like I must be blind
Cause I never see
Never see
Yeah, yeah, yeah, yeah

[Chorus]
I never see another love like this
I never see another love like this
I never see another love like this
I never see another, see another love like...

Song Comments
On Love Like This (Eazy Bob Wizzy cover) by Mon Lee

Must have JavaScript enabled to comment.