Matter

Matter

by Ejay Glover

on Matter (2019)

International flavor
Ouuu yeaaah
Ejay
Yayayaya

CHORUS

Body wey sweet like nectar
Baby girl come to the center
You don't have to know me long to fall in my love
Body wey e sweet like December ya
Baby girl please come closer ya
Don't run away baby you are the one that I want

Baby I dey craze for your matter o
See I dey blaze for the body yaya
Baby please don't take it personal
My love
Baby I dey craze for your matter o
See I dey blaze for the body yaya
Baby please don't take it personal
My love                                         

            


Verse 1
Baby come shake your body for me o
I say come move your body for me o
Don't mind anybody baby o
I just want to make you happy o
You know a lot of girls in my life you see
But baby only you make I feel complete, yh
You be the most original

I see I see I see
So many girls dem come my way
But only only only you dey quench my thirst
I see I see I see
So many girls dem come my way
But only only only you dey quench my thirst yaya


CHORUS

Body wey sweet like nectar
Baby girl come to the center
You don't have to know me long to fall in my love
Body wey e sweet like December ya
Baby girl please come closer ya
Don't run away baby you are the one that I want

Baby I dey craze for your matter o
See I dey blaze for the body yaya
Baby please don't take it personal
My love                                        
Baby I dey craze for your matter o
See I dey blaze for the body yaya
Baby please don't take it personal
My love                                         




Verse 2
I know a lot of girls like me
I know a lot of girls like me
But only you
Baby I say only you
Dey make my mind feel so free
I know a lot hey
I know a lot of girls like me
I know a lot of girls like me
But only you
Baby I say only you dey make my mind feel so free

I see I see I see
So many girls dem come my way
But only only only you dey quench my thirst
I see I see I see
So many girls dem come my way
But only only only you dey quench my thirst, heyy!


CHORUS

Body wey sweet like nectar
Baby girl come to the center
You don't have to know me long to fall in my love
Body wey e sweet like December ya
Baby girl please come closer ya
Don't run away baby you are the one that I want

Baby I dey craze for your matter o
See I dey blaze for the body yaya
Baby please don't take it personal
My love                                         
Baby I dey craze for your matter o
See I dey blaze for the body yaya
Baby please don't take it personal
My love                                         



Ouuu yeah
Ouuu yahhh
International flavor
Ha!
Haaaa
Ejay

Song Comments
On Matter by Ejay Glover

Must have JavaScript enabled to comment.